Anyidons - Deputy Jesus
|

Anyidons – Deputy Jesus

Contents

“Deputy Jesus by Anyidons” is a song from Popular and Talented singer and gospel music minister with Mp3, Lyrics, Mp4 and Video Download

This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.

Anyidons - Deputy Jesus
Deputy Jesus

Mp3 & Audio Download for Anyidons – Deputy Jesus

Download Mp3

Mp4 YouTube Video

Anyidons – Deputy Jesus Lyrics

You can submit the correct Full Lyrics in the comment section

My brother I have a letter
Iyoh
With a proper information
Iyoh
Make we try do this correction
Iyoh
Oya give me attention

All the people wey think say
Dey be my God eh
You dey form galandima for my matter
You con dey feel without You
I no go make am
Abi You don dey feel
Without you I no go blow
My brother puse am there
Make I give you …..
I say pause am ther

You can never stop my shine
Because na God be my shine
No dey reason my matter
If you try na you go tire

My brother i no see you as star
You no dey give me food oh
No dey stress my life
No dey form deputy Jesus

Help you brother
No dey use your brother shine
If you use your brother shine
wetin you gain

Just because you get bread
You come dey form oga
The person wey get …
Wetin you want make e do
You can never stop my shine
Because na God be my shine
No dey reason my matter
If you try na you go tire

My brother i no see you as star
You no dey give me food oh
No dey stress my life
No dey form deputy Jesus

Leave a comment below on “Anyidons – Deputy Jesus”

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *