Contents
Bman Palava Mp3, Lyrics download
Mp3 download for Palava by Bman
Lyrics for Palava by Bman
Oh oh Oh
Oh oh oh
Oya now
Para para pa pa ra para
Para para pa pa ra para
You dey waka
Say na wetin you dey find
Today you go come church
Tomorrow na shrine
Today na Church
Tomorrow you go Club
Today na church
My brother
na wetin you dey find
So you go wake up in the morning
Carry your leg face another God
Because to you, Because to you eh
God no dey try
You go waka e you go tire
The thing wey you dey find
E no dey wey you dey go
And you see my brother
God is big and your problem is small
Wetin you dey find E dey for His Curth
But the bible say
See ye first the Kingdom of God
And His righteousness
And Every other thing go arrange am for your good
Cause inside Jesus
Blessing dey
Cause inside Jesus
Favour dey
Cause inside Jesus eh
All the thing wey you dey find
So For if you get Jesus for your Life
Your Life go dey sweet
E go sweet like Fried Rice
wey dey gallish wish Salad
Come top am with Chicken
Con wash am with cold pepsi
My brother
Your Life go make sense o.
Cuase outside Jesus
My brother Palava
outside Jesus
My brother Palava
outside Jesus
My brother Palava
outside Jesus
My brother Palava
when you no get Jesus for your Life
Your life na yeye
And e go bitter like bitter cola
Con dirty like dust bin
Con dey smell
Like gutter
Con wowo like potopoto
Palava Palava Palava
Palava Palava Palava
So i go dey follow Jesus go o
About
Nigeria’s afro-gospel sensation, Bman marks his birthday with the release of his debut single titled “PALAVA”.
The new single “PALAVA” is a clear revelation of Matt 6:33 33 “But seek first the kingdom of God and His righteousness, and all these things will be added unto you.” and typifies a life without Jesus, a life of “Palava”.
The afro beat single is the Gospel and will bring men to Jesus.
Follow Us On Facebook InstagramTwitter