Kennedy Ogeleka (Minister Kenn) - Na Your Hand
| |

Kennedy Ogeleka (Minister Kenn) – Na Your Hand

Kennedy Ogeleka (Minister Kenn) - Na Your Hand

Kennedy Ogeleka (Minister Kenn) – Na Your Hand Mp3 Download

Download Free Music

This is a new song by Kennedy Ogeleka (Minister Kenn), titled Na Your Hand and it will Surely Bless Your Life

Watch Mp4 YouTube Video Below

Lyrics of Na Your Hand by Kennedy Ogeleka (Minister Kenn)

Na you hand do this one iyeee
No be my power and connection eeeee
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh, doh doh doh
Call: Heeeeee!!! Response: Iyeeee!!!
Ahaaaa!!! Some of una think say that miracle, that favour, that blessing wey you dey enjoy
You think say na your power, my brother, no be your power, no be your hustle o
If no Papa God wey dey by your side, aaaah!!! e no for happen
If you know say na Papa God do am for you
Follow me sing

Na you hand do this one iyeee
No be my power and connection eeeee—eee-eeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh, doh doh doh
Call: Heeeeee!!! Response: Iyeeee!!!
Ahaaaa!!! Oya now, time don reach to give Papa God the praise o. (Eeeh!)
Papa if no be you, where I for dey? (Aaah!)
Thank you my Papa, (Hah!) I dey hail you, I dey hail you Jehovah (Hey!) Take all the glory…
Take all the worship

Verse 1
(If I hear)
If I hear say,
No be you do this miracle,
No be you turn this situation around,
(Come on)
Papa I know say,
Na you dey do this kain thing,
What a mighty God you are.
(If I hear)
If I hear say,
No be you give me victory,
No be you shame all my enemies,
(Papa I know say)
Papa I know say, (aaah)
Na you dey do big big things,
What a mighty God you are. (2x)

Chorus
Na your hand e do this one iyeee
E no be my power and connection eeh
Na your hand e do this one Oghene doh doh doh Doh doh doh

Verse 2
If I hear say, no be You move this mountain
No be You do the impossible
Papa I know say
Na You dey do this kain things
What a mighty God You are.
IF I hear say no be you open this door
No be you turn things around for me. Papa I know say Na You dey do big big things
What a mighty God You are!

Chorus

Na your hand e do this one iyeee,
E no be my power and connection eeh
Na your hand e do this one
Oghene doh doh doh Doh doh doh

About Na Your Hand

Kennedy Ogeleka (Minister Kenn) makes it Known that Worship is reverence offered a divine being or supernatural power also : an act of expressing such reverence.  A form of religious practice with its creed and ritual. An extravagant respect or admiration for or devotion to an object of esteem worship of the dollar.

Praise as a form of social interaction expresses recognition, reassurance or admiration. Praise is expressed verbally as well as by body language (facial expression and gestures). Meanwhile, the two powerful Elements of good Music is well finds an expression in the Song.

Finally, The Composition and the Performance of this song is out of the heart that Understands the Nature of God and the Mighty Works, God is doing presently.

Read through Psalm 145: I will exalt you, my God the King; I will praise your name for ever and ever. Every day I will praise you and extol your name for ever and ever. Great is the LORD and most worthy of praise; his greatness no one can fathom. One generation will commend your works to another; they will tell of your mighty acts.

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *