Limoblaze - Gold ft. Ada Ehi
|

Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi

Limoblaze - Gold ft. Ada Ehi

Limoblaze – Gold ft. Ada Ehi Mp3 Download

Download Free Music

This is a new song by Limoblaze, titled Gold ft. Ada Ehi and it will Surely Bless Your Life

Gold is a new Song Ministration and beautiful performance

Watch Mp4 YouTube Video Below

Lyrics of Gold by Limoblaze ft. Ada Ehi

I look all Around
I no see anything
Wey go Hinder me
Cause the Love wey my daddy
Dey give on daily
Dey Ginger me

Dem wan give me the Dollar
(I say no)
Dem wan give me the Pounds Oh
(I say no)
Dem say make I sign am
(I say no)
Papa God, nar You I want Oh

E be Like dem no know say
You’re my Heart Desire
Anything wey Concern You
I no go Retire

Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
For this thing is
More than Gold

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Even if nar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Space, Space, Space, Space, Space

This my Head, my Head
E Correct, E Correct
This my Name, E go Loud
E go Loud
Oya take a Picture
You and me Together
In the Nearest Future
Make you for Remember say

E be Everything
When I begin no Far
I go Carry my Jesus
I no go need your Car

Cause I got something
More than Gold
Oh, my God is More than Gold
You’re the Lover of my Soul
Oh this thing is
More than Gold

Even if bar Dollar
Wey dem give me
E no Matter
Even if them Pull up with a Benz
I no go Enter
I no go Leave Your side
We go dey till Paradise
Shey you dey Feel my Vibe
Me I get Eternal Life O

Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Put am for inside your Pata
I no Care
For that your Dollar
Space, Space, Space, Space, Space

About Gold by Limoblaze ft. Ada Ehi

Limoblaze makes it Known that Worship is reverence offered a divine being or supernatural power also : an act of expressing such reverence.  A form of religious practice with its creed and ritual. An extravagant respect or admiration for or devotion to an object of esteem worship of the dollar.

Praise as a form of social interaction expresses recognition, reassurance or admiration. Praise is expressed verbally as well as by body language (facial expression and gestures). Meanwhile, the two powerful Elements of good Music is well finds an expression in the Song.

Finally, The Composition and the Performance of this song is out of the heart that Understands the Nature of God and the Mighty Works, God is doing presently.

Read through Psalm 145: I will exalt you, my God the King; I will praise your name for ever and ever. Every day I will praise you and extol your name for ever and ever. Great is the LORD and most worthy of praise; his greatness no one can fathom. One generation will commend your works to another; they will tell of your mighty acts.

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *