Onyenze – Grace O’Clock

Onyenze – Give Thanks Ft. Duncan Mighty

Contents

Emerging Nigerian highlife singer, ONYENZE NWA AMOBI, comes through with an amazing hit song entitled “Give Thanks.” link up with Duncan Mighty, Nigerian indigenous rapper.

This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.

Onyenze - Give Thanks Ft. Duncan Mighty Lyrics & Mp3

Mp3 & Audio Download for Onyenze – Give Thanks Ft. Duncan Mighty

Download Mp3

Mp4 YouTube Video

Give Thanks Ft. Duncan Mighty Lyrics

We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
nara ekele oh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh

Omo Na the same people wey say
I no go make am for my life
Today Na dem dey sing my praises eh eh eh eh
baba God you too much eh eh eh
I no fit shout, I no fit complain

Before before dey say we too dey look like luku luku
Say we too follow
we dey follow like olofofo
dey press computer dem say we no dey legit oh
Say we no get doings, say make we no para
As we surfer we beg baba e dey answer
Everything is turning around for my good
From Monday to Monday
Everywhere Mmara mma
I no fit Complain baba God you too much

Onye eze na wey Mighty

We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
nara ekele oh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh

We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh
nara ekele oh
We no dey complain oh
We Only give thanks Oh
Oh oh oh, Mma mma eh

God No go shame Us

Leave a comment on “Onyenze – Give Thanks Ft. Duncan Mighty”

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *