Prinx Emmanuel - Amarachi Download (Lyrics, Video, Mp3)

Prinx Emmanuel – Amarachi Download (Lyrics, Video, Mp3)

Contents

Prinx Emmanuel - Amarachi Download (Lyrics, Video, Mp3)

Based In Africa, Popular Gospel Music Minister Prinx Emmanuel Releases a New Song in September, 2021 Titled “Amarachi ” with Mp3/Mp4 Download and Lyrics

This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.

Mp3 Download for Amarachi by Prinx Emmanuel

Download Music

Amarachi Lyrics

Elelel le le
Commot Body
Prinx Emmanuel
Bother wasuku abeg don’t be sleeping on a bicycle
yeah

Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka

Amarachi Na in dey carry me go
E dey carry me go
I no dey waka solo
Ugozi chukwu dey follow follow
Now my life dey shine like a moro moro
Before, before , na for Gutter gutter
Now, I’m very very important
So Important
I no got fit ever hungry for this life again
because Amara get resturant
Amara get resturant

Odi nakwa, I no fit run into sapa
How I wan start counting the blessing
na the only thing wey I dey suffer
suffer

I get…
because Amara dey carry my set
Okay
When I dey talk about Amara
I no mean that girl wey dey sell for supermarket
Say what do you mean

Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka

Amarachi, Amarachi, Amarachi
Amarachi, Amarachi, Amarachi

Ele le le
gege

Amarachi

YouTube Mp4 Video

Prinx Emmanuel – Amarachi Download (Lyrics, Video, Mp3)

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *