Prinx Emmanuel – Sapa Download (Lyrics,Video, Mp3)
Contents
Based In Africa, Popular Gospel Music Minister Prinx Emmanuel Releases a New Song in September, 2021 Titled “Sapa” with Mp3/Mp4 Download and Lyrics
This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.
Mp3 & Audio Download for Sapa by Prinx Emmanuel
Sapa.com Lyrics
SAPADOTCOM…..
My mama tell me say
anything wey be competition make I wash hand
Make I no put my eye
where my hand no reach
make I calm down oh ah
Make I no dey do do do
when I no get compass
Make I no go owe because I want to show
say I be the top class
Bridge:
No use your last card dey Dorime (Dorime)
This update wey I dey give you no be play
Before you go realize wetin dey sup you don log in
Chorus:
Sapa.com
E no go good if you log in to sapadotcom
Sap.com
You no go know when you login to sapadotcom
Verse 2:
So man I use my head and I off my data
Make I no wear swimming trunk I dive into sapa
Make I no compete with ritualist
the least wey dey my hand I blow am like catarrh
So cut your coat according to your size
Come make I show my bata hand
If I no get am I go Japa
If I no fit buy champagne I go 5 alive oh no
Every other day na for billing
As you commot for house the only thing
wey you dey hear ( Hello sir Current or savings )
Chorus: Sapa.com
E no go good if you log in to sapadotcom
Sap.com
You no go know when you login to sapadotcom
YouTube Mp4 Video
Prinx Emmanuel – Sapa Download (Lyrics,Video, Mp3)
Follow Us On Facebook InstagramTwitter
Good one