Prinx Emmanuel – Who Goes That Man Download (Lyrics,Video, Mp3)
Contents
Based In Africa, Popular Gospel Music Minister Prinx Emmanuel Releases a New Song in September, 2021 Titled “Who Goes That Man” with Mp3/Mp4 Download and Lyrics
This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.
Mp3 Download for Who Goes That Man by Prinx Emmanuel
Who Goes That Man Lyrics
I no get time for foneh
Make I remind you
If you forget
Don’t torch my anointed
Thats correct
But if you put hand
bros you go collect
ask Nebukkadinezer
E get the time wey e body
Whwn e come reach when baba ready face am
Nebu chop grass chop dirty chop paper
Remember Feranmi
The guy sleep for the water
No be say i dey wondering
but if you touch
No go hard wahala don turn to oga now
If God be for me
I go sip juice and jolly
Na so so enjoyment go dey my body
E no get as e wan be
If God be for me who goes that man
who goes that man
If God be for you
who goes that man
If God be for you
who goes that man
If God be for you
who goes that man
YouTube Mp4 Video
Prinx Emmanuel – Who Goes That Man Download (Lyrics,Video, Mp3)
Follow Us On Facebook InstagramTwitter