Tilda - Sweet Mother
| |

Tilda – Sweet Mother

Contents

Tilda & The Rocafil Jazz International, a Gospel Music Minister Releases a New Song in February, 2014 Titled “Sweet Mother” with Mp4, Mp3 Download and Lyrics

Sweet Mother is the latest song on trending gospel by the popular music minister and it also comes with mp3 download and Lyrics

This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.

Tilda - Sweet Mother Download + Lyrics

Mp3 Download for Sweet Mother by Tilda & The Rocafil Jazz International

Download Mp3

Mp4 YouTube Video

Lyrics: Tilda & The Rocafil Jazz International – Sweet Mother

Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
For the suffer wey you suffer for me.
When I dey cry, my mother go carry me–she go say,
My pikin wetin you dey cry ye, ye,
Stop stop, stop stop make you no cry again oh.”
When I won sleep, my mother go pet me,

For the suffer wey you suffer for me.
She go lie me well well for bed,
She cover me cloth, sing me to sleep,
“Sleep sleep my pikin oh.”
When I dey hungry, my mother go run up and down.
She go find me something when I go chop oh.
Sweet mother I no go forget you for the suffer wey you suffer for me
When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
She go say instead when I go die make she die.
O, she go beg God,
“God help me, God help, my pikin oh.”
If I no sleep, my mother no go sleep,
If I no chop, my mother no go chop, she no dey tire oh.
Sweet mother I no go forget you,
For the suffer wey you suffer for me.
You fit get another wife, you fit get another husband,
But you fit get another mother? No!
And if I forget you, therefore I forget my life and the air I breathe.
And then on to you men, forget, verily, forget your mother,
For if you forget your mother you′ve lost your life.

Our hearts are so precious that out of the abundance of it our mouth speaks. This is the conclusion of Proverbs chapter 4. The sole aim why God desire and demand our heart is that, from there we make decisions.

From the Song, Tilda & The Rocafil Jazz International makes it known that “Sweet Mother cannot be forgotten”. Meanwhile, the song is available on YouTube

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *