Tim Godfrey - Shine ft. Prinx Emmanuel
|

Tim Godfrey – Shine ft. Prinx Emmanuel

Contents

Tim Godfrey - Shine ft. Prinx Emmanuel

Tim Godfrey – Shine ft. Prinx Emmanuel Mp3 Download

The new song “Shine” by Tim Godfrey ft. Prinx Emmanuel, will Surely Bless Your Life

DOWNLOAD FREE MUSIC

Watch Mp4 YouTube Video Below

Out soon

Lyrics of Shine by Tim Godfrey ft. Prinx Emmanuel

People dey ask Me say, Yeh
Wetin Dey Make Me shine
Ayayaya
eLELE LE
Ayayaya, Aii
Ayayaya
I just dey tell dem say, God… make me shine…
Na Baba Loke dey make me..
Shine, Shine, Shine, Shine
Shine, Shine, Shine, Shine
Eh Eh Eh
Shine, Shine, Shine, Shine
Shine, Shine, Shine, Shine

Aya oya
I dey gagara ga
Ni More scatter chatter
Everything gagaraga
I dey shine, I dey shine,
I dey shine
Shine Shine
It’s time to pabalaba
I just dey tell dem say
Na bab Loke dey make Me shine
Shine, Shine, Shine, Shine
Shine, Shine, Shine, Shine
Eh Eh Eh
Shine, Shine, Shine, Shine
Shine, Shine, Shine, Shine

Boda Nwachukwu
Listen, I shine bright,
The Sun dey do IT
Even My Future self
dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah sign me
I don’t beg for bread, I get the best baker
I’m so high, I look down on sky scrapper
E prepare the table before Me
In the present of my enemies
With Like nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Any body wey no like am
Go call Van darn
My face dey show
My shoe dey shine
Any body wey no like am
Go call Van darn

I say Nobody
To fit stop my shine
No body to fit to bring Me down
Even NEPA no fit to stop My Light
And Many people don dey wonder why
Why I dey Shine shine Shine
Twinkle Twinkle tickling star
Make You no dey wonder Why
Na baba Loke dey Make Me Shine

Inaudible sounds…..
Na baba Loke dey make Me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am

About Shine

Tim Godfrey makes it Known that Worship is reverence offered a divine being or supernatural power also : an act of expressing such reverence.  A form of religious practice with its creed and ritual. An extravagant respect or admiration for or devotion to an object of esteem worship of the dollar.

Praise as a form of social interaction expresses recognition, reassurance or admiration. Praise is expressed verbally as well as by body language (facial expression and gestures). Meanwhile, the two powerful Elements of good Music is well finds an expression in the Song.

Finally, The Composition and the Performance of this song is out of the heart that Understands the Nature of God and the Mighty Works, God is doing presently.

Read through Psalm 145: I will exalt you, my God the King; I will praise your name for ever and ever. Every day I will praise you and extol your name for ever and ever. Great is the LORD and most worthy of praise; his greatness no one can fathom. One generation will commend your works to another; they will tell of your mighty acts.

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *