Album: Veeki Royce - The Call (Mp3 Download)

Veeki Royce – Ikuku Amana Onya (Lyrics, Mp3 Download)

Contents

Veeki Royce - Ikuku Amana Onya

Based In African, Nigerian Gospel Music Minister Veeki Royce Releases a New Song in September, 2021 Titled “Ikuku Amana Onya” with Mp3 Download and Lyrics

This Song is an Undiluted Praise Medley that deserves your attention, Available on all digital platforms.

Mp3 Download for Ikuku Amana Onya by Veeki Royce


Download Music 

https://www.boomplay.com/songs/69807605

Ikuku Amana Onya Lyrics

Them no know say
This your love e too much o
Everything e don soft o
Na you Wey Dey behind me
My hope is in Christ Jesus

My trust is in his will
My future is in his purpose
My life is for his glory
Everything I get Na for you
Everything I have Na from you
Everywhere I go Na your name
I just dey spread o
I will always give you the glory
Because Na you don change my story
Many many reasons Wey I get
To praise your name papa
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe
Them know no say

No be say I dey work hard o
No be say I sabi fast o
Na your grace dey move me
Dey go front eey
Them know no say
This your love is too much o
And everything e don soft o
Na u I see behind me
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe
Odiroye dikagi
In you alone I believe
I am the heritage of the lord
I cannot fail
Them no know say
This your love e too much o
And everything e don gel o
Na you I see behind me
Jesus odiroye dikagi
Nobody wey be like you
Signs and wonder no dey tire you
Chukwu neme mma
Odiroye dikagi e
Nobody wey be like you e
You’re too good

Onyeoma you’re good oooo
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Ikuku amana onya
Akana gba jigwe

Mp4 Video

Veeki Royce – Ikuku Amana Onya (Lyrics, Mp3 Download)

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *