Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
Contents
Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
Kindly sit back, click on the play button to listen to the song and enjoy or you click the download button to get the audio for free.
Mp3 download for you too sabi by Ehiz
[button color=”red” size=”small” link=”https://drive.google.com/uc?export=download&id=1hkADPYj3x_ZGscCh1xrj8TGsrvu4eIjB” icon=”DOWNLOAD MP3″ target=”false” nofollow=”false”]DOWNLOAD MP3[/button]
Lyrics of the song
Since my mama born me
I never sabi o
I never see any other God
Wey dey like my God
as i dey Grow up i come dey see
Some trust in chariot some in Horse
They are all inferior gods
Since my mama born me
I never sabi o
I never see any other God
Wey dey like my God
as i dey Grow up i come dey see
Some trust in chariot some in Horse
They are all inferior gods
Inferior gods see their eyes dey no dey use am dey see
small small gods see theri mouth dem no dey use am eat
If you dey serve them i say you be like them
My people Choose who you go serve i go serve a living God
Mr wonder wor o you too sabi
Excellent you be wonder you too sabi
Mr wonder wor o you too sabi
Excellent you be wonder you too sabi
Arugbo ojo o……..
Excellent excellent………
From east to west from north to south
I never see any one like you
Jehovah jareh…..
i never see anyone like you
……..
Mr wonder wor o you too sabi
Excellent you be wonder you too sabi
Mr wonder wor o you too sabi
Excellent you be wonder you too sabi
[Repeat]……
Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
Video of the song
https://www.youtube.com/channel/UCsW8Uqu4WoRzoC0eCibq14Q
We provided you with the mp3,Lyrics and the audio plus instrumentals on the way about .Enjoy more awesome and latest songs by Nigerian, Foreign, Ghana and Africa gospel singers.
You can navigate to our Homepage or you click the link below for more contents
GET MORE GOSPEL SONGS CLICK HERE FOR MP3 DOWNLOAD
Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
Tags: nigeria gospel songs, Mp3 download,music lyrics, audio,
When the world fails, music never do, it always keeps us going, GOSPEL is the answer and GOSPELLIFE is the platform
Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video]
PLEASE CLICK THE ICON BELLOW TO FOLLOW US
Hope you enjoyed the song, Download: Ehiz You Too Sabi [Mp3 + Lyrics + Video] If you really did kindly leave a comment to share your though and kindly share the song with your family and loved ones.
|lyrics| |mp3 download| |Video download| Lydia Jim-Agada Nothing Without You and Download All Latest Adeyinka Alaseyori Songs 2020