Testimony Jaga - Idan

Testimony Jaga – Na So I See Am

Testimony Jaga - Na So I See Am

Testimony Jaga is here with a song of faith titled “Na So I See Am”, a song intended to launch listeners to the point of receiving what they want, need and desire by faith

Testimony Jaga’s Music has always been a blessing due to his dynamic nature. So this is another track under the new Album “Jesus is Here, Jaga is Here”

Testimony Jaga – Na So I See Am Mp3 Download

Download Mp3

Video: Testimony Jaga – Na So I See Am

Na So I See Am Lyrics by Testimony Jaga

Ah ah
Egbe eh eh
Na so I see am o
Naso na so eh

{Chorus}
Ah ah
Jaga is here,Jesus is here
On a so so so
Ah ah
Plenty grammar cannot explain o
Plenty English cannot explain o
Me sef I no fit explain o wetin God do for me
Plenty shout cannot explain o

Wetin God do for me o
(Na so I see am o)
Na so so
(Na so I see am o)
Omo na so
( Na so I see am o )

Na so so so
(Na so I see am o )
Na so
( Na so I see am o )
I Dey my house one day
( Na so I see am o )
Na so my phone ring
( Na so I see am o )

They say are you brother so so so
( Na so I see am o )
Are you sister so so so
(Na so I see am o )
We saw your document o
(Na so I see am o )
For our office
( Na so I see am o )
One billion contract
(Na so I see am o )

Come and pick it up
(Na so I see am o )
We don sign am o
(Na so I see am o )
Ah na so
( Na so I see am o )
Na so so
( Na so I see am o )
I no get money
( Na so I see am o )
Shingbayin I no get

( Na so I see am o )
Na so my phone ring
( Na so I see am o )
Are you brother so so so
( Na so I see am o )

Are you sister so so so
( Na so I see am o )
Check your bank account o
( Na so I see am o )
Check your account balance
( Na so I see am o )
We don send you 1 billion dollar
( Na so I see am o )
1 billion naira
( Na so I see am o )

{Chorus}……..

I Dey my house one day
( Na so I see am o )
Inside face me I kill you
( Na so I see am o )
Na that place I Dey stay
( Na so I see am o )
Them Dey call am trenches
( Na so I see am o )
Na so somebody call me o
( Na so I see am o )

E dash me o
( Na so I see am o )
A brand new house o
( Na so I see am o )
Na so so
( Na so I see am o )
Omo na na so so
( Na so I see am o )
Na na na so so
( Na so I see am o )

I don trek tire
( Na so I see am o )
Sotey my shoe don chop
( Na so I see am o )
Na so somebody call me o
( Na so I see am o )
Are you brother so so so
( Na so I see am o )
Are you sister so so so
( Na so I see am o )

Come to my office
( Na so I see am o )
Come and pick a brand new car
( Na so I see am o )
Na so so
( Na so I see am o )
Omo na so so
( Na so I see am o )
Grace na him find me o
( Na so I see am o )

I Dey my house one day o
( Na so I see am o )
Sickness won kill me o
( Na so I see am o )
I no get where to go
(Na so I see am o )
Doctor don chop my money o
( Na so I see am o )
Na so them tell me o
( Na so I see am o )
about the healing stream o
( Na so I see am o )
As I Dey watch
( Na so I see am o )
I receive my healing o
( Na so I see am o )
From pastor Chris
( Na so I see am o )
Oyakhilome oh
( Na so I see am o )

{Chorus}….

That job wey you Dey find
( you go see am o )
You do see am o
( you go see am o )
That contract you are waiting for
( you go see am o )
You go see am o
( you go see am o )
That baby you are looking for
( you go see am o )
You go see am o
( you go see am o )
That miracle money
( you go see am o )
You go see am o
( you go see am o )

You go see
( you go see am o )
You go see
( you go see am o )
Just keep on saying it
( you go see am o )
Don’t stop talking it
( you go see am o )
In the name of Jesus
( you go see am o )
Put your faith to work
( you go see am o )
You go see
( you go see am o )

That visa you are looking for
( you go see am o )
That marriage you are looking for
( you go see am o )
That house you are looking for
( you go see am o
Admission you are looking for
( you go see am o )

In the name of Jesus
( you go see am o )
God has done it for you
( you go see am o )
You go see
( you go see am o )
Ah ah you go see
( you go see am o )
As long Jesus e Dey oh,Believe ohh
Gbogbo eh la se se lasese ( Everything is possible at Asese )

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *