Testimony Jaga - Idan

Testimony Jaga – Jolly

Testimony Jaga - Jolly ft Henrisoul

Testimony Jaga is here with again to encourage his listeners to “Jolly ft Henrisoul“, because they’ve got to only live once and nobody knows tomorrow

Testimony Jaga’s Music has always been a blessing due to his dynamic nature. So this is another track under the new Album “Jesus is Here, Jaga is Here”

Testimony Jaga – Jolly ft Henrisoul Mp3 Download

Download Mp3

Video: Testimony Jaga – Jolly ft Henrisoul

Jolly Lyrics by Testimony Jaga ft Henrisoul

Nna puo nuzo dia
Make space
Jaga is here
Jaga gburugbu 1
Soul of Africa
Ichie!

This life na one dem no dey live am twice
Jolly today tomorrow is already settle eh
If you get e money bring am make we throw way
Na person wey get life na hin dey enjoy ooo

Ah ah ah …. eh eh eh…
Kele jehovah ooo
Jesus is here,jaga is here
Henri Soul sing am make we celebrate

I have a reason to praise God o
If you see wetin my eyes see
You go join me praise God ooo
Nothing wey my God no fit do ooo
Na you be the reason I dey denge pose

ogini…
Jesus e bu li wo m elu oh
Ekwunsu o we gi ihen ge me
My life is hidden in Christ in God
The Price he paid it at the Cross
If I tell you make you jump
Everybody jump
When you see jaga dey dance make you follow dance
Kiri kiri kata kirikiri kotom
Person wey get Jesus
Naim dey chop ofe owerri

This life na one dem no dey live am twice
Jolly today tomorrow is already settled
If you get e money bring am make we throw way
Na person wey get life na hin dey enjoy ooo

Ah ah ah …. eh eh eh…
Kele jehovah ooo
Jesus is here,jaga is here
Henri Soul sing am make we celebrate
If you get the money make you throw way
Poverty and Sickness don go away
In Christ alone my hope is found

So so good things
You go dey find around me
Ferrari,Bugatti,benzema
Private-jet,Lamborghini,Corvette even masarati oh
They say everything na vanity
E no better make you chop expensive vanity oh
Ah eh eh…
If I tell you make you jump
Everybody jump
When you see jaga dey dance make you follow dance

(Follow me dance oh)
Kiri kiri kata kirikiri kotom
Person wey get Jesus
Na hin dey chop ofe owerri

This life na one dem no dey live am twice
(dey no Dey leave am twice o)
Jolly today tomorrow is already settle eh
If you get e money bring am make we throw way
Na person wey get life na hin dey enjoy ooo

Ah ah ah …. eh eh eh…
Kele jehovah ooo
Jesus is here,jaga is here
Henri Soul sing am make we celebrate

Pikim pokom
gbam gbam
Pikim pokom
You know say Jesus they come share the money
No dey selfish dem no dey carry money go heaven
Kuro nbe ye nor (leave that place)

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *